Bhadboi Spencer Wa wa wa Show killer Baby soul healer Showmoney erujeje Baba make you bless my gees Hustle every night and I pray for the bag We no go die And I pray all night And I grind all night Who be that guy wey Dey do anyhow You go see anyhow Started from the bottom heading to the top Me I no go fall 2024 me I gaz ball Mama must chop wettin dem Dey talk Me I no go fall 2024 mama must chop Mo jabo ti moma lowo pa kin to pe 40 I just wanna be a celebrity As I Dey find wettin I go chop Kin ma pade nkan to ma jemi Baba dakun se Amin soro mi Ile aye le make you come save me If I go astray ejo mi ko Wettin I don see I no fit talk Baba jowo dakun pick my call Pick my call This hustle is real tori e ni Mose tarabo Inu igbe lowo mo ready lati karabo Mo gbagbo ninu oluwa olorun ati emi mimo Gbogbo ogun ti oluwa ti se kode ni ever gberimo Nah everyday I Dey work but the money never come I know no wettin dey sup Oluwa wettin dey occur Dakun Tete Bamise karaye to ma sope Tani showmoney erujeje wait make the money come Ma koja mi olugbala Gbo adura mi Gba ti wo ba gbo ti elomiran Mase koja mi Who know no go know Baba loke loma se o Blessings come my way o Make I no go run away o Who know no go know Baba loke Bamise o Blessings come my way o Make I no go run away o As I Dey find wettin I go chop Kin ma pade nkan to ma jemi Baba dakun se Amin soro mi Ile aye le make you come save me If I go astray ejo mi ko Wettin I don see I no fit talk Baba jowo dakun pick my call Pick my call